1. |
1. Fresh Air
01:51
|
|||
2. |
2. Blessings ft. Kimbo
02:26
|
|||
3. |
3. Talking Drum
02:26
|
|||
4. |
4. Abakwa Dreams
04:08
|
|||
Abakwa Dreams [lyrics] by RifleX
Verse:
It was all a dream
But I ain't grow up reading HipHop Magazines
Probably lusting on Carine
I mean Corinne
See strong head pikin
They ask na wait be ya story
Where should I begin?
Tory long, time short pass pygmies
C'est tout l’amour
Ecouter,
C'est mon coeur qui pleure à vous
I di write this song them na for father them for Parish
Pady man them inside prison
Even mani them for kitchen
All man wey get ear make e listen
They say you no fit drive one hundred yards wet you no see “Revival Church” or “New Church”
Even when you no fit see them you go hear them
Pentecostalism, Catholicism
E be very very hard to even listen to the message
When pastor be corrupt jumping up and down shouting blessings
And the government check say them own we
But I know say only
The Cross of Jesus fit make we free
Hook:
And so I pray for my city
While these predators make a prey off my city
Please pray for my city
I dey na for my knees them I di pray for my city
Reach out if you need me
My sisters and my brothers if I say it then i mean it, ohhh
They make a prey off my city, nooo
Please pray for my city
Verse:
Tell them say we need justice
Tell them say we need truth
Tell them say we need jobs after we finish public school
Tell them say we need hope
These pastors them di lie say sew a sead you will reap
Tif money, while we di cry e di sleep
We dong waste so many years we no fit get back
237 na my birth place
Cameroon stand say it proud
I believe the only thing we lack is truth
But my people only want make different man read am tell them, no
I think say time dong reach wey we all must grow
C'est la raison que je rap donc nous tous know
So before you turn my music off to let me go
I di beg na for beg say make you see hope
All man di run go chez les white,
Americanah, no be for Ghana
Na place for Santa
If all man run go chez le white
Then na who go lef back fix am?
Indomitable Lion na for kiss am
Mon frere ci ti vois na go dit lui que je go
Pas chez les white
Vien ont chez Paul Paul
I get the talent wey e go make you listen
And a message wey e go make you think
See I'm going fishing
230 girls gone missing
thats the reason why I'm praying God send me on a mission
#BringBackOurGirls
-RifleX
Follow on twitter @iamRIFLEX
Check out more music at www.riflex1.bandcamp.com
|
||||
5. |
5. Excited
02:10
|
|||
6. |
6. See My Mama
04:18
|
|||
See My Mama [lyrics]
Hook:
Oya see my mama ehhhhh!!!
Papa God don bless you ohhh
How pretty you dey
See my mama ehhhhh!!!
Plenty plenty blessings
Oya come we rejoice
Oya see my mama
Verse:
Make wuna see my mama
Pretty girl no be small ting oh
Still dey Fresh like a just cut Rose
Plenty children no shaking
She di handle her own
Ballon na for terrain
Sweet Mother like Prince Nico
I no go forget all the thing wey you do
To raise this army
We honor you
Anytime small sick just hold me
Mummy go come di nurse my body
Anytime I say I hungry
Rema go cook do sweetest kockie
Even if na e last last cobo
Mummy go move cam give I go school
Which kind mami love be this one
Papa God you don butter my bread
I Love You
I love you
I Love You
I love you
Her children rise up and call her blessed
Make you no do stress
Many daughters have done very well
But you excel them all
Verse:
You do fine oh
You do fine with ya pikin
You too wise oh
You too wise when you tok to me
2X
Mère de l'année c'est à vous que je donnons
Elle travaille très fort, même plus que'un homme
Elle soulève ses enfants à craindre Dieu
J'ai vu de bonnes mamans mais le mien est mieux
Elle fait son travail
Elle soumet son mari
Elle aime son voisin
Et reste fidèle
Fair ses bolo, oui, tout les jour
Watin you mean?
Pong si la jour
I say,
I love you so much that it hurts
From the start to the finish
You go always be first
Her children rise up and call her blessed
Make you no do stress
You excel them all
Let the haters hate
Let the devil wait
Let the haters hate
I’ll set the record straight
No be say you perfect
But we must praise
And thank the LORD for this great gift
Come on!
Bae bar oh
No cry oh
When ya mami cam
I go tell lam
|
||||
7. |
||||
Till The End [lyrics]
Verse:
Hey!
po zem
mo mbewing ti en zobe nguim
nge mun ntsem nkwate ngue
azo’o ze
a fe Ca fe po
kind, kind joy i dong see for my life
but this one here belongs to the bride
he who finds one obtains favor
every good gift is from the LORD
mama, level dong jump
I dong see my wife, I go marry oh
When pastor done I go carry go
In nine months time you go see Johnny oh
Papa, this one na die
Je te dit mom frere ci yu vois ma go
E di make all the boys them want for cry
Elle et vraiment belle
Je mourait Avec Elle
And that's love
Hook:
have you seen my wifey?
my sweety oh, is spicy
i dong be ya daddy
and i go love you till the end
Verse:
Then be di laugh we say we too young
But we go prove the haters all wrong
My love let's paint a picture
Of the Christ and His bride
He died to save his own
Rose on the third,
Na for sky e dey
And he'll be back to take her high ey
And love her forever
I don't see my wife I do end the search
I go love you just like Jesus loves the church
it's till the end
|
||||
8. |
||||
Et P8 Koi? (Lyrics)
Je suis chrétien et p8 koi?
Je rap pour la gloire de Dieu et p8 koi?
All man want do e own remix
Shout out to New Bell releasing the beat
For every Jack and Jill that's asking who is it
It's UDM 17.6 with the heat
Switching in and out of flow
You be the judge tell me how this one goes
Studio time it cost way much for my to get here and just act all silly
I'm fix to put effort to it
I'm upping the steps to it
The game don di enter na stage weh perika dem no di dear eye I go make wuna feel me
They telling me life is short
But eternity long
So my only mission for kill every beat and share hope with my song
Only glorify l'Esprit, le Fils, et le Père
Salvation na free, like a gift I go share
Cest tout dans mes Rap homie come get a pair
That bep bep bep talk no fit make make I fear
Recognize your drand frere
I be first to the last there's no chipping my chair
Wuna still dey for last year
I'll live for eternity that's many light years
But sticking to current events
I just be the current to vent
Im never about the beef no be na suya
I'm reping the King, you go know am
Hook:
Je suis chrétien et p8 koi?
Je rap pour la gloire de Dieu et p8 koi?
Et p8 koi?
Et p8 koi?
Et p8 koi?
I hustle all day even hustle for soir
I write the kind flows other rappers want toi
Je donne chaque mot qui est dans ma mémoire
Je suis DC et p8 koi?
Je suis Bamenda et p8 koi?
Big ups a Kreef
Et VMG, Cest Legacy
Seventeen Six
I live for the gospel of Christ it's the message I preach and I live
et p8 koi?
Verse two:
I get nkong na for ma God
Wuna dong flop?
Boys dem di act like they neva chop
Ngeme na die, no fit find work
All man want trap
Say they want rap
Any man for e self
And God for we all
(Ehhh?)
That talk na long mop
Keeping it real and I'm living out wati I tok
Tu pout me trouver le Dimanche quand Je suis à l'église
Et l'étude biblique, les vendredi
The word of God be the rhymes that I quote
They saying my the bars them too dope
But I'm looking pass all the hate, yes, I just want share my hope
Wuna di bore like when SONEL cut light for Sundays
This one na remix but the I stay original like always
No man no wo wo that Bamenda boy be talk e ting
I ain't gon trip if you don't like the way I rep my King
I talk about God on tracks and still rap past your favorite guy
I'm unashamed and that'll never change until the day I die
The mission is to bring the message to Abakwa City
Team 237 I don land and this is the beginning
|
RifleX Laurel, Maryland
world music.
@iamRIFLEX on all media outlets!
Streaming and Download help
If you like Cross Culture (Mixtape), you may also like:
Bandcamp Daily your guide to the world of Bandcamp