Includes unlimited streaming via the free Bandcamp app, plus high-quality download in MP3, FLAC and more.
Purchasable with gift card
$1USD or more
lyrics
Best Life (lyrics) Prod by Stormz Kill It
Hook:
make you no di try me I no di play
me and them other guys we are not the same
she de want burst my mind but if no be say
i dey for my grind with e no delay
Verse:
she no want 30 billion
coz I no get 30 Billion
sweet love belle full abeg give me some
plenty girls but i swear na you be the one
let’s ride let’s ride i got take you go Lagos
best side get my best side when they see we they di hate us
chaley me I dey for my hustle
Jesu, yeah you know i love the gospel
bad belle people want bring trouble
i go come see ya fada and ya uncle
don’t gotta chase dreams i design it
these days success don di find me
love my melodies love my energy
say she feeling me but jesus is enough i decided
verse:
my babe like figure 8
see the way all the guys just di gage
she di sweet pass even cake
older men just di shine their face
abeg tell them make them act their age
abeg me i just di act my wage
i go be the mic you go be stage
if na rhyme book i go flip the page
i no care wati people get for tok
I no care wait wen they get for do
Still I’m gonna stick to my girl like glue
And I really only care bout what we do
don’t gotta chase dreams i design it
these days success don di find me
love my melodies love my energy
say she feeling me and she know where to find me
credits
released January 17, 2018
Produced by Stormz Kill It
Art by AyeKil
An all-star collective of pan-African female singers give voice to social struggles often overlooked by the west, empowering through song. Bandcamp New & Notable Nov 14, 2019